Paul Chisom's Baba Na You Lyrics

Paul Chisom's Baba Na You Lyrics

Chorus:
Baba na You
Love gidi kwe gu
When I think about the things You do
Your love dey make me dey follow You/2x
Call and response: 

Because everything
(Na You)
Anything I do
(Na You)
When I wan enjoy
(Na You)
Even when I cry
(Na You)
When I fall yakata
(Na You)
When I stand gidigba
(Na You)
Edike dike ke
Edikele dikele dike ke
Bridge:
Papa na You biko
Na only You ewo ewo
Papa na You biko
Na only You ewo ewo
Verse:
Without You
I no know wetin I go fit do o
And without You
I go be like mansion with no roof
And without You
I go be like bride wey no get any groom
And without You
I for don kpai,
I go turn mumu oh
I can’t live
I can’t be without You
I can’t sleep
I can’t wake without You
I can’t be
I can’t live without You
I cannot sleep
Cannot wake without You
Call and response:
Because everything
(Na You)
Anything I do
(Na You)
Even when I wan enjoy
(Na You)
And when I cry
(Na You)
And when I fall yakata
(Na You)
And when I stand gidigba
(Na You)
Edike dikeke
Edikeledikele dike ke
Bridge:
Papa na You biko
Na only You ewo ewo
Papa na You biko
Na only You ewo ewo
Sing Bridge with congregation:
Verse: Till they learn it
Call and response:
Bridge: 2x
Vamp:
Oh oh oh
Oh-oh, oh-oh, oh-oh (2x)
Oh oh oh
Oh-oh, oh-oh, oh-oh (2x)
Na only You
Only You
Chorus: 2x
Call and response:
Bridge:
Call and response:

Comments

Popular Posts